Coro (Stay Safe) [feat. Alien Lamba, Morello, Bryan Vibes, Rayrex & Drae]
Do the Five
Wash your hands
Sanitize your hands
Stay at home
No handshake
Namaste
Use face mask
No waste time
Just stay in your bando ooo
No go outside make you catch coro
Just stay in your Bando ooo
No go outside make you catch coro
Corona go catch you
If you go out
You go drop down
Like Kpor Kpor wey dey crayfish dey waka
Make you no join livescore for Naija eeh
Loju e koro koro
Malo ko Coro
Loju e koro koro
Malo ko Coro
Better stay far away from me
Shey if I catch Coro you go dey for me
Happy boiz bring the melody
With a new style that you have never seen
Omo stay in your bando
And wash your hand oh
Dey for your house
Don't come to my condo
I miss the club oh
I want to dance oh
Go out to chill
Just to spend the bands oh
Dey your Dey make I Dey my dey
Corona Dey e no come to play
Wash your hands and stay away
You have your lane
Oya Dey it
Ncdc sef don dey count thousand
Carry sanitizer no go do atcheww
Wear face mask make e no catch you
Make e no catch you
Make e no catch you
To the mall to the church
Wear nose mask
You dey jog you dey run
Wear nose mask
You dey pray you dey cough
Wear nose mask
To the school or the mosque
Wear nose mask
To the mall to the church
Wear nose mask
You dey jog you dey run
Wear nose mask
You dey pray you dey cough
Wear nose mask
To the school or the mosque
Wear nose mask
Do the Five
Wash your hands
Sanitize your hands
Stay at home
No handshake
Namaste
Use face mask
No waste time
Just stay in your bando ooo
No go outside make you catch coro
Just stay in your Bando ooo
No go outside make you catch coro
Oga wait wait wait wait
Where your mask
Abeg maintain your space space space space
Oya dey your dey make I Dey
Wash your hands make u stay away
If you sick make you dey your house
If you sick isolate yourself
Oya dey your dey make I Dey
Wash your hands make you stay away
If you sick make you dey your house
If you sick isolate yourself
I been trapping
I be coming from the bando
Naso I hear some people get coro o
And the streets don dey colo o
So e go better make you stay home o
Nobody get answer
Never kill the beat I get another stanza
Fight against corona
You need a bouncer
Government do the dance of shame
Play them salsa
I been trapping coming from the bando o
I be coming from the bando
I been trapping coming from the bando o
I be coming from the bando
Do your thing, make I do my thing
Im just tryna be, be my thing
Do my way
Vibe my way
Happy Boiz Ye Ye Ye Ye
Wash your hands
Sanitize your hands
Stay at home
No handshake
Namaste
Use face mask
No waste time
Just stay in your bando ooo
No go outside make you catch coro
Just stay in your Bando ooo
No go outside make you catch coro
Corona go catch you
If you go out
You go drop down
Like Kpor Kpor wey dey crayfish dey waka
Make you no join livescore for Naija eeh
Loju e koro koro
Malo ko Coro
Loju e koro koro
Malo ko Coro
Better stay far away from me
Shey if I catch Coro you go dey for me
Happy boiz bring the melody
With a new style that you have never seen
Omo stay in your bando
And wash your hand oh
Dey for your house
Don't come to my condo
I miss the club oh
I want to dance oh
Go out to chill
Just to spend the bands oh
Dey your Dey make I Dey my dey
Corona Dey e no come to play
Wash your hands and stay away
You have your lane
Oya Dey it
Ncdc sef don dey count thousand
Carry sanitizer no go do atcheww
Wear face mask make e no catch you
Make e no catch you
Make e no catch you
To the mall to the church
Wear nose mask
You dey jog you dey run
Wear nose mask
You dey pray you dey cough
Wear nose mask
To the school or the mosque
Wear nose mask
To the mall to the church
Wear nose mask
You dey jog you dey run
Wear nose mask
You dey pray you dey cough
Wear nose mask
To the school or the mosque
Wear nose mask
Do the Five
Wash your hands
Sanitize your hands
Stay at home
No handshake
Namaste
Use face mask
No waste time
Just stay in your bando ooo
No go outside make you catch coro
Just stay in your Bando ooo
No go outside make you catch coro
Oga wait wait wait wait
Where your mask
Abeg maintain your space space space space
Oya dey your dey make I Dey
Wash your hands make u stay away
If you sick make you dey your house
If you sick isolate yourself
Oya dey your dey make I Dey
Wash your hands make you stay away
If you sick make you dey your house
If you sick isolate yourself
I been trapping
I be coming from the bando
Naso I hear some people get coro o
And the streets don dey colo o
So e go better make you stay home o
Nobody get answer
Never kill the beat I get another stanza
Fight against corona
You need a bouncer
Government do the dance of shame
Play them salsa
I been trapping coming from the bando o
I be coming from the bando
I been trapping coming from the bando o
I be coming from the bando
Do your thing, make I do my thing
Im just tryna be, be my thing
Do my way
Vibe my way
Happy Boiz Ye Ye Ye Ye
Credits
Writer(s): Bamiyo Aina
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.