Gbagbe Oshi Dj Ryda
Soon as i step into the place
Everywhere i turn up na money we dey spray
I got a girl her name na Yetunde
Me i go need another girl abegi wetin dey? (ehn)
Bad girl, whine for me o (eh, eh)
Me i get big plan for you o
Follow, girl i go dey follow
Girl i no go mind if na money i go borrow
Say na we say we no go turn up? (gbagbe oshi!)
When DJ Ryda dey burn the music (gbagbe oshi!)
Omoge J'ekalo wa (gbagbe oshi!)
Omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
gbagbe oshi!, gbagbe oshi!, gbagbe oshi!
Omoge no wayo o (gbagbe oshi!)
Kilamiti anytime we come through
Too many girls mhen the man confuse
One'a'them, two'a'them,
three'a'them bad man wan fit take all the girls o
Jam the sound loud, give am belle o
Abegi dj give am belle o

I say, nobody holy pass o
See all the girl wan boogie down o (ehn)
Na Dj Ryda, burn the wheels (uh, uhn)
That's why the girls dem feel freaky
I be your line girl i no go cut
Only your boos, girl i go shoot my shot o
As a bad man when i be
Say me get me girl em we need to turn up the dance hall

(bad man me dey here so)
gbagbe oshi
gbagbe oshi
gbagbe oshi
gbagbe oshi
Bad girl, whine for me o (eh, eh)
Me i get big plan for you o
Follow, girl i go dey follow
Girl i no go mind if na money i go borrow
Give am belle o
Abegi dj give am belle o
Give am belle o
Abegi dj give am belle o
Original
Banton on the rhythm on mix you dunno
You're now rocking with Dj Ryda gbagbe oshi
The unstoppable Dj, Dj Ryda
It's Official

Credits
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Dj Ryda
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.