Cool Me Down (feat. Wizkid)
Do me oh
E get the way wey you dey do me
E dey do me pass e gbana o
This gbedu makes me feel so, so great
I believe in magic
The thing you do me na the matter o
I dey feel like make I maintain oh
Say for the gbedu, I be father oh
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
Yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi, oh whoa
O se iba'di
Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa
O se iba'di
Uhn, kilo fi se ibadi o?
O se iba'di
Omo baby mi, omo mi o
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
This one dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Oh
Omo to po to de formy, oh
Got the keys for my heart, I know you love me
She dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Give me kiss, my babey, love me
Promise me sey you go love me
Yeah-yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi, oh whoa
O se iba'di
Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa
O se iba'di
Uhn, kilo fi se ibadi o?
O se iba'di
Omo baby mi, omo mi o
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
She said she no dey want designer
She said she want the ring upon her finger
Said she no dey want Dolce-Gabbana
She said na me dey make her, make her ginger
Yeah
She no care about the money
As long as e dey steady, steady ringer
Every night and everyday we jogodo
I go fall out everything to make her ginger
Dinah, Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Say my Dinah o
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey for you
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
E get the way wey you dey do me
E dey do me pass e gbana o
This gbedu makes me feel so, so great
I believe in magic
The thing you do me na the matter o
I dey feel like make I maintain oh
Say for the gbedu, I be father oh
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
Yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi, oh whoa
O se iba'di
Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa
O se iba'di
Uhn, kilo fi se ibadi o?
O se iba'di
Omo baby mi, omo mi o
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
This one dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Oh
Omo to po to de formy, oh
Got the keys for my heart, I know you love me
She dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Give me kiss, my babey, love me
Promise me sey you go love me
Yeah-yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi, oh whoa
O se iba'di
Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa
O se iba'di
Uhn, kilo fi se ibadi o?
O se iba'di
Omo baby mi, omo mi o
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
She said she no dey want designer
She said she want the ring upon her finger
Said she no dey want Dolce-Gabbana
She said na me dey make her, make her ginger
Yeah
She no care about the money
As long as e dey steady, steady ringer
Every night and everyday we jogodo
I go fall out everything to make her ginger
Dinah, Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Say my Dinah o
Every other day me steady, steady wan dey-dey with you
Dinah
Every other day me steady, steady wan dey-dey for you
Omo s'oma cool me, cool me down?
Whoa-whoa
Cool me, cool me down, down, down
Yeah-yeah
Cool me, cool me down
Whoa-whoa
Cool me, cool me down
Credits
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong Olowaranti Mbu Isong, Michael Babatunde Adeyinka
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.