L.I.F.E.

Call me wealth
Aye yi ole
Aye yi ole
Aye yi ole se
How do you want me to do you better
When you no even treat me better
Otu pemi nlo omo gutter
But me no fit judge her ah ah ah

This life nah turn by turn yeh yeh
Me just wanna live my life omo me no foh
Omo Jaiye ori mi me no foh
Me I no go ever fall oh
Gbe omo meji loh paris jaiye now
Me and my friend we dey pull up in the benz now
I Got some diamonds shining on me I feel cold now

This life nah turn by turn
Live your life abeg no dey rush
Forget the past story nah gone by gone
Like person way dey go war gon buy gun
Yeh yeh

This life nah jeje but
Omo araye nbinu ori now
This life nah tete but
Double 6ix too sure for me now

This life nah jeje but
Omo araye nbinu ori now
This life nah tete but
Double 6ix too sure for me now

This life nah turn by turn yeh yeh
Me just wanna live my life omo me no foh
Omo jaiye ori mi me no foh
Gbe omo meji loh paris jaiye now
Me and my friend we Dey pull up in the Benz now
I Got some diamonds shining on me I feel cold now

Money money money on me
Me and my guys we dey flex noni
Girls dem ma call me honey
I'm birdman young money
If money dey involve pe mi
Mo jaiye mi ni te mi
Me get no time to waste honey

This life nah turn by turn yeh yeh
Me just wanna live my life omo me no foh
Omo jaiye ori mi me no foh
Gbe omo meji loh paris jaiye now
Me and my friend we dey pull up in the benz now
I Got some diamonds shining on me I feel cold now

This life nah jeje but
Omo araye nbinu ori now
This life nah tete but
Double 6ix too sure for me now

This life nah jeje but
Omo araye nbinu ori now
This life nah tete but
Double 6ix too sure for me now



Credits
Writer(s): Olamide Ogunsanya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link