Angel

Ayo
Dunno say Dollah Boi
Dey here so
Ayo Kez

My people suffer because of knowledge
Not because say dem no go college
As awon temi dey school
Emeka suppose dey learn work

No be everybody get the same taste
No be all fingers be same size
As you be teacher, I be carpenter
As you dey drive, I be the passenger

People dey suffer dey hustle for money o
No baboon go dey chop from monkey o
Omila no be handwork
SARS don spoil police work o

Reverend sister don get belle
Folake don come pass e mama
Oluwa kez dey on beat
DJ Venum put am on repeat o

Devil you know
Pass the angel you don't know
But the angel you no know
That's why you are stuck with the devil

Devil you know
Pass the angel you don't know
But the angel you no know
That's why you are stuck with the devil

Dakpana
My people kaku, dem dey dakpana
Everywhere I go demma dakpana
Obalende dem dey dakpana for me

I go dey dakpana
Even if my papa no be Otedola
I go denge dey pose in my campala
Might pass me the ofensala

When I dey find money
You been dey kaku, dey do gbe body
Ashanti no dey do popori
I no be aka gum for money

Una dey suffer suffer
Politician dey fly e chopper
My mama no money for wrapper
Politician dey jamusoke

My people suffer suffer
Politician no send my matter
They want Mmadu to leave for gutter
Na who get food chop wey dey kaka

Devil you know
Pass the angel you don't know
But the angel you no know
That's why you are stuck with the devil

Devil you know
Pass the angel you don't know
But the angel you no know
That's why you are stuck with the devil

Dakpana
My people kaku, dem dey dakpana
Everywhere I go demma dakpana
Obalende dem dey dakpana for me

Dakpana
My people kaku, dem dey dakpana
Everywhere I go demma dakpana
Obalende dem dey dakpana for me



Credits
Writer(s): Mark Taylor, Paul Michael Barry, Lionel B. Jr. Richie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link