I Never See

A man leave him papa house
Come die for me
Omo na who be ehh
Nké ọ na-echere m' oh
Some people dey for hospital
Some people dey for graveyard
Me l dey alive today
No be by power oh
Where people go and no succeed
When I go there and carry victory oh
Màkà ọ ná echere mọ
Ife ina emerem ọ jụrụ m' anya
Agam akọnu olee ghara ibe yá
Màkà ọ na-echere mọ

Una don see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una don see this kind obi n'igwe before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Brother, have you seen 'cause I never see oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n' odi ebube
Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n' odi ebube

I never see this kind of God with a heart of gold
Me I never see this kind of God with a merciful heart
Ihe ọ na-emere
Ọnụ m' apuri ịkọ yá ofu n'ofu
Bịa nụ solum kene Jehova
Màkà ihe ọma ọ mèrè m'

Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Ùnu afụ nụ ugo Chukwu dị ebube kà Chịm
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
I have never never seen anyone like you oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh



Credits
Writer(s): Ebuka Prince Phd Ejimonyeibe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link