Based on Colo!!!

E le je tan
Yeah
Gbese gbese gbese gbese
Gbese
Oja kin sheru omode
Gbese gbese gbese gbese
Gbese
Oja eleyin sheru omode

Ayyy
Naso i dey stroll
Some people dey vex me
They no sabi my parole
Them say wetin i mole
Keep it on a low
Make dem no know me please
Make i dey ghost
Naso him fall on the floor
Based on colo
Yeah yeah
All based on colo
Based on
All based on colo
Based on colo
Say na based on colo
When I'm high I see the devil below
Nobody go tell you say lagbaja face no konko below
If to say Na just me I for live my life on a code
Burning racks mixing crack and im still drinking slow
Eh
I know money for sure
Niggas were talking they thinking
I was gone fold
Nigga you know that im ready
Like ufc i put on my gloves
Im ready to trotter the world
I swear you can see me on the globe
Make you no dey try
To stop me distract me
skrr
Make dem no dey title
Dey form star around me
Sadiku you know choppa na OG
Run with me you go wild nigga
Roll with me its all live nigga
Yeah
Naso i dey stroll
Some people dey stress me
They no sabi my parole
Them say wetin
Dey my hand wetin i mole
Keep it on a low
no let nobody know
Say na based on colo
thats why you fall on the floor
Thats why he wanting some more
Owo epo owo atenu
Gbogbo yen olorun OPO
Me i no wan talk
Me i just wan dey do my ting on a low
I swear i no gawk o
Yeah
Uh say na based on colo
Yeah
Say na based on colo
Thats why choppa dey flow
Yeah
Dem think say i go die
Yeah
Dem think say i go die
Yeah
Won ro pe mo ma high
Thats why we still dey vibe
Yeah yeah yeah yeah
Gbese gbese gbese gbese gbese
Oja eleyin sheru omode
Gbese gbese gbese gbese gbese
Oja eleyi kin she teru omode
Gbese gbese gbese jo o
Gbese gbese gbese jo o
Yeah
All na base on
Yeah
Tryna stay on
Yeah
Put a stain on
Yeah yeah
Onpe mehn
I prefer to freestyle the whole shh



Credits
Writer(s): Oluwafemi Sadiku
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link