Extra Guy
Oh uh ohh ohh ohh
Yeah
You know I'm an extra guy
No dey touch ground cuz I'm extra fly
We be balling like we on that extra life
And the shawtie wey I carry extra fine
Atarodo extra spice
Savage on a low but she extra nice
Oh baby ma de je ko bosi extra time ah ah
I'm an extra guy
When you burst it up you fit leave me confused
Anything you want you know me I come through
As a bad boy do
Tell me what you gon do
When I pull up in your hood
In a brand new coup coup
If you roll with me baby ama japa
Forget wetin dem talk cuz girlie e no matter
Just focus on your boy and you know I'll treat you properly
So my Angelina hold body
Tell them other guys make them no worry
I get fast cash no be slow money
If you want make I stay baby no hurry
I don't wanna see you with nobody
And if you wan play ma lo go funny
Cuz if you do that
Omoge you go lana like that

Batty on yikes and her body con right
Make a man lean like he sipping on sprite
Water bumbum thick body don't bite
She dey make I comport any time she come by
With her eagle eye if she see I buy
Baby come chop make you ease your mind
No dey fee or fight we go be alright
Put jara on top make you ease your thighs
No dey beef cos I'm bringing banana
Tell her go get a bag e be Ghana
Ex man he be dead he be goner
The wiz kid I was sitting in the corner na na na eh
Me I dey for wahala
So I gotta do it grand Ariana
Stay close to the cash like Abacha
Just so I can put some Gucci in your baka

Na wetin be that line
No vex no fight just vibes
Say wetin be that line

Credits
Writer(s): Ayorinde Williams
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.