Who (Freestyle)
Awon woski element
Braaaaaaaah!
Who
Who
Who
Who
Who them
Who them
Who them
Who them
Who them
Who
Who
Who them be
Where them dey na
All this niggas wey dey talk
Where Dem dey na
Who them be
Where them dey na
All this niggas wey dey talk
Where Dem dey na
Gbemisoke mo fe ma wa loke
I'm doing ok
Popping rollzay omo e don tey wey we dey
Bombay shout-out to shokay
My realest from a long way hustling everyday Monday to Saturday
Say one day e go pay and to the Lord I pray take my sins away
"take your sin go where, O serious..."
Who dey
Who dey
Follow me go all of my people some already know
Feeling my flow making my doe how e dey be now you go know m gonna glow
Ready to blow gimme a show
Lyrical roll everybody wan dey cruise on a low,
Everybody wan dey cruise on a low
Who them be
Where them dey na
All this niggas wey dey talk
Where Dem dey na
Who them be
Where them dey na
All this niggas wey dey talk
Where Dem dey na
So fly and m never going under
Hell no thunder make the world wonder
Ain no body badder this shit is getting harder oluwa lift me higher the boy is getting tired...
M lyrically contagious the boy is getting famous
And now they wanna tame us
From kd down lagos you can ask amos for favours
God bless us no one can test us gat myself focused. yeah

Credits
Writer(s): Moses Samson
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.