Story of Alex

I hope you're listening
Story I wan yarn you no be story for the gods
Story I wan yarn you na true story of course
Story I wan yarn you no be story for the gods
Na true story of course

It all started from when he came out from his mama belle
Them dey use bare foot waka for street, when they no be Cele
Though growing up wasn't easy as a little boy
Grew up on the street, not like some of all these city boys
They say without the hard times, story no go sweet
Hard time don too much, story don dey turn diabetes
A journey to a thousand miles begins with a footstep
As no money to enter bike, trekking was his first step

I soak garri, soak garri sotay garri don dey soak me
Hustle for the street of lagos and for pure water company
Before popsi find me he help me go salanka
You wonder wetin man pikin go find go salanka
Something lead to something, I go tell una the matter
A nigga named Amako show me how the street be
So paddi I don jassi no body need to gist me
Amako take me as his boy

Before I gradually knew, my papa pikin don dey spoil
I don dey do drugs, just to multiply my shoe racks
Few months later, the prison yard become my new house
We be strangers, so popo forget about these ones
Lowkey inside prison we spend about six months
Deportation camp, now I don begin dey hustle
Just to cash out I turn slave to my neighbours
'Cause person no fit use empty pocket go back to Lagos

Change location to Cotonou
I'm about to know
If God dey exist or we just living under the moon
I work for Amako and en brother with little pay for
Few months later on we living the life that we prayed for

Prayed for
The life that we prayed for



Credits
Writer(s): Mizzy Banks
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link