Para Dey (Intro)
I got scars
More than tattoos
On your body
Ogbe okan
Ti eyan kan o le ri
But I no go
Blame anybody
Cause e don tey
Wey I don know sey
Nobody dey for me
That's why I say
Egg don burn
Para dey
I just want to make money
Like every day
Make I turn to champ
Make them call me heavyweight
Pull up in a lambo ati i-eight
Egg don burn
Para dey
I just want to make money
Like every day
Make I turn to champ
Make them call me heavyweight
Ride up in my benz
Pull up on the
Highway eh eh
I just want to live
Like an icon
More than tattoos
On your body
Ogbe okan
Ti eyan kan o le ri
But I no go
Blame anybody
Cause e don tey
Wey I don know sey
Nobody dey for me
That's why I say
Egg don burn
Para dey
I just want to make money
Like every day
Make I turn to champ
Make them call me heavyweight
Pull up in a lambo ati i-eight
Egg don burn
Para dey
I just want to make money
Like every day
Make I turn to champ
Make them call me heavyweight
Ride up in my benz
Pull up on the
Highway eh eh
I just want to live
Like an icon
Credits
Writer(s): Ridwan Adisa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.