Situation

It's Switch Tha Mix
I've got a situation
Say I've got a situation
For my nation
Say for my nation
Oh yeah
Politicians pocket the money put am for suit
Politicians pocket the money put am for agbada
Wetin we wan do, dem say make we go vote
Wetin we wan do, dem say make we go vote
Election or Re-election
Our votes, e no dey count
INEC suppose conduct elections free and fair
Promise and fail, na wetin dem be
Promise and fail, wetin dem be
Talk, no action
Talk, no action
Talk, no action
Na wetin dem be
And this days if you see police make you run, run, run
If you see SARS oh, make you run, run, run
How you go hustle today (Make you hustle today)
Make you go buy motor (Make you go buy motor)
SARS come get you, say you looking too fresh (SARS come get you)
Say you looking too fresh (Say you looking too fresh)
We don't know our right yeeeaaaahhhh
We no know our rights again eh, eh
Shey we get constitution
Abi we no get constitution
Every thing na left, right, left, scatter
I've got a situation
Say I've got a situation
For my nation
Say for my nation
Oh yeah
Politicians pocket the money put am for suit
Politicians pocket the money put am for agbada
Wetin we wan do, dem say make we go vote
Wetin we wan do, dem say make we go vote
Election or Re-election
Our votes, e no dey count
INEC suppose conduct elections free and fair
Promise and fail, na wetin dem be (Oh yeah yeah yeah)
Promise and fail, wetin dem be (Oh yeah yeah yeah)
Talk, no action (Talk, no action)
Talk, no action (Talk, no action)
Talk, no action (I say no action)
Na wetin dem be
Dem be, Dem be
I say dem be...
It's switch tha mix



Credits
Writer(s): Ifeanyi Kings Olekanma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link