Ella
Yeah Yeah
(Lie to you my Ella, if yawa pai i go fight for you Mandela)
Like I got it in a cup
Make I spill the truth
Amongst all these girls e be only you I choose
You my muse every time I'm making bangers in the stu
And anybody try to hurt you
Leave em hanging from a noose
You know I got you anytime baby every time
Forget about the plenty rhymes I ain't telling lies
Even when it's bout to rain and we seeing many clouds
I promise to stay by you I'm never selling out
So whenever you need me know that I'm here
All you got to do is make the call and I'm there
I no dey take you play you know I cherish what we share
And somebodys' gon perish if they try to interfere
I no go fit to lie to you my Ella
And if yawa pai I go fight for you Mandela
Say me ano go tell no lies my Ella
And if yawa pai I go fight for you Mandela
For you Mandela
So anytime you call I dey (Call I dey)
I no go waste time girl I'm on my way (Girl I'm on my way)
Say anytime you call I dey (Call I dey ooouuuu)
I no go waste time girl I'm on my way
Said I'm on my way
Yeah I'm on my way (Way yeah, way yeah)
Girl I'ma be your black cedi for stage
Teni makanaki die on top your case
Bring you freedom like cheddah
Fight like Mandela
Girl for you I go lie prison for days
Mɛbɛ mɛga vɔ o me'ena katsɛɛ tsinɛɛ nɛ va
Amɛngbala wɔ teng shi ole akɛ me ne woa
Girl I'ma hold you down till the day we rocking sace
Your love get sugar baby Kenadedadi
So let me make it clear just to minimize your fears
My prayer be your heart no go listen to your peers
Deep down girl I wish you solve our issues with no tissues
Cause babe while I'm here you'll never shed a tear
sekov
I no go fit to lie to you my Ella
And if yawa pai I go fight for you Mandela
Say me ano go tell no lies my Ella
And if yawa pai I go fight for you Mandela
For you Mandela
So anytime you call I dey (Call I dey ooouu)
I no go waste time girl I'm on my way (Girl I'm on my way)
Say anytime you call I dey (Call I dey ooouuuu)
I no go waste time girl I'm on my way
Said I'm on my way
Yeah I'm on my way
Yeah Yeah Yeah
I'm on my way

Credits
Writer(s): Christian Bakana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.