Flenjor

Wetin we no go see from this my neighbours
Them too dey do party dem too dey flenjor
Party and party everyday, every Saturday
Olowo ma jaye lo
Olowo ma jaye lo

Ah e gbami o
O fe fi ibadi yi pami o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo toyin tomato
Ah e gbami o oo
O fe fi ibadi yi pami o o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo orekelewa

Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo

Ogbeni koshi
Why you con dey say make i no dey spend money on the girl
I go spend on her clothing' The kind of love i get for the girl
E dey sweet e dey sweet e dey sweet me like honey
Faaji oh faaji
And it's one life that we live everybody
I just wan vibe mehn i just wanna faaji
One life i dey live i dey happy
YOLO YOLO YOLOLOLO YOLO
YOLO YOLO YOLOLOLO YOLO

Ah e gbami o
O fe fi ibadi yi pami o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo toyin tomato
Ah e gbami o oo
O fe fi ibadi yi pami o o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo orekelewa

Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo

Na you dey make e my heart to dey sweet like a jollof (Agididi jollof)
Your love na in make a rapper want to sing you a song
Don't you ever leave me lonely
Girl i like it when you hold me
I am not perfect and you know this
When I'm wrong my baby scold me
Baby mi jo wo come and let me know
If i give you my body and soul won't you be my own
In my heart everything na you
Na your love i wan chop like food
If my friend dem call me mumu
I no go lie i fit die for you

Ah e gbami o
O fe fi ibadi yi pami o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo toyin tomato
Ah e gbami o oo
O fe fi ibadi yi pami o o
Mi ma ni ku ba mi shami o
Shama jo lo orekelewa

Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo
Flenjor party oooo

Nowo e soke gan
Olowo nowo e soke gan
Flenjor party oooo
Nowo e soke gan
Olowo nowo e soke gan
Flenjor party oooo
Nowo e soke gan
Olowo nowo e soke gan
Flenjor party oooo



Credits
Writer(s): Restless Music
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link