Criticism

Like, I've been on my grind

Hmm

Like every day, all week, on my own

Oma Igala unche' oh

I just want to be extremely happy
But they talk sick things about me way too much
I don't have any choice, but to ignore them

You no get money but they criticize
You come get money they wan
Victimize you
You dey waka, on your own, jejely, secretly on your own
But they recognize you
I put the holy, holy water For my head
Make I no go enter where I no fit comot
Make I no go mingle with the ones wey kolo
"E be Broke boy hustling with one polo"

Criticize
Anything you do they go criticize
They no wan ever, ever Minimize
All the shit they do

Criticize
Anything you do they go criticize
They no wan ever, ever Minimize
All the shit they do

They must to criticize you

Hmm, hmm

They must to criticize you
(Pala... Pala... Go)
Criticize you
(All these people wanna know)

I no send you
So make you
So make you
Make you no send me
All I need
All I need
Is to grow better
I don't need no body to kill my energy
I put the holy, holy water for my head
Make I no go enter where I no fit comot
Make I no go mingle with the ones wey kolo
"E be Broke boy hustling with one polo"

Criticize
Anything you do they go criticize
They no wan ever, ever Minimize
All the shit they do

Criticize
Anything you do they go criticize
They no wan ever, ever Minimize
All the shit they do

They must to criticize you

Hmm, hmm

They must to criticize you
(Pala... Pala... Go)
Criticize you
(All these people wanna know)

Eh
Eh
Eh
Eh
Eh
Eh



Credits
Writer(s): Daniel James Attah, Gideon Achile Attah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link