Story

Ben on this one o, yeah
Let's go there

Dem dey ask me for the update
All the things we don do 'til date
Dem say dem no want this delay
Dem say our projects dey tay
Omo na wetin we gain
Success no be catchphrase
Make everybody maintain him lane
Wen e ready e go burst man brain

Omo na this year we go make am
Omo na this year we go touch life
Omo this year we go change and update
Omo this year we go burst their brain
Omo na this year we go make am
Omo na this year we go touch life
Omo this year we go change and update
Omo this year we go burst their brain

No be mouth, no be bragging
Wetin we get na the real deal
Samuel Taiwo in the building
Badman with the beats wey dey ring things
I say no be mouth, no be bragging
Wetin we get na the real deal
Samuel Taiwo in the building
Badman with the beats wey dey ring things

All those people wey dey run bad mouth
Na there you go dey, things go turn around
Wetin e go cost you if you follow us play
I no even know wetin your bad man gain
Very very soon you go see me on TV
Na then you go claim say you know me
Holy ghost fire if you say you be real gee
Fire burn your mouth if you say you know me

Omo na this year we go make am
Omo na this year we go touch life
Omo this year we go change and update
Omo this year we go burst their brain
Omo na this year o
Yo yo yo
Yo yo yo

All these vibes, all these songs, e go matter
One billion dollars, we go sell am on a platter
E no matter, any day, any weather
Me go make am, we go blow all my fellas
All these vibes, all these songs, e go matter
One billion dollars, we go sell am on a platter
E no matter, any day, any weather
We go make am we go blow all my fellas

Dem dey ask me for the update
All the things we don do 'til date
Dem say dem no want this delay
Dem say our projects dey tay
Omo na wetin we gain
Success no be catchphrase
Make everybody maintain him lane
Wen e ready e go burst man brain

Omo na this year we go make am
Na this year we go chop life
Omo this year we go change and update
Omo this year we go burst their brain
Omo na this year we go make am o
We go make am o
We go make am o
Omo omo this year we go make am o
We go make am o
We go make am o

All those people wey dey run bad mouth (very very soon you go see me on TV)
Na there you go dey, things go turn around (na then you go claim say you know me)
Wetin e go cost you if you follow us play (holy ghost fire if you say you be real gee)
I no even know wetin your bad man gain (fire burn your mouth if you say you know me)



Credits
Writer(s): Be Nn
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link