Riches
Con Streets!
Tension Gang!
Fresh out!
A.K.A your money is mine!
Money dey bag (Riches)
Money dey come (Riches)
Money dey bag (Riches)
Money go show (Riches)
Money dey house (Riches)
Money dey come (Riches)
Money dey bag (Riches)
Money dey show (Riches)
You too dey talk, Snitches
Sleeping around, Bitches
Black Knuckles, Bleaching
Ojikokoro, Witches
My Igbo girl, Chichi
Put your energy on only the things
Wey you know say for life go dey
Reach You
And cooking the track, Kitchen
If the girl sabi cook, Marry am
Mai ne ne' sun'an ta, Maryam
Ni' ina son wan'nan, Yarinyan
Naira Marley, Shi ne Marlian
Dan Sanda kuma ne, D.P.O
Davido kadai ne, O.B.O
Am hear for a reason
The reason is not yet confirmed
But am about to let you know
Money dey bag, (Riches, Riches)
Money dey come, (Riches)
Money go show, (Riches)
Money dey house, (Riches)
Money dey come, (Riches)
Money dey bag, (Riches)
Money dey show, (Riches)
You wan buy house, Con Streets
You looking for beef, Conflict
Coco Pops no fit be Cornflakes
I wanna live in my own, Place
Free me Digitals be selling my Music
Dey make sure the money is, Complete
Give me my food in my own, Plate
I wan take over the whole, State
Who be your mentor, Otedola
Before nko, Abiola
Where dem, Iyabo and Debiola
Maradona no know, Niniola
When the girls the see me dem say
Abegi Magnito make you
Try dey do me Dodo
May dem leave me, leave me
May dem no come hear come
Dey tell me something
Wey dem no go know
Money dey bag, (Riches, Riches)
Money dey come, (Riches)
Money go show, (Riches)
Money dey house, (Riches)
Money dey come, (Riches)
Money dey bag, (Riches)
Money dey show, (Riches)
Tension Gang!
Fresh out!
A.K.A your money is mine!
Money dey bag (Riches)
Money dey come (Riches)
Money dey bag (Riches)
Money go show (Riches)
Money dey house (Riches)
Money dey come (Riches)
Money dey bag (Riches)
Money dey show (Riches)
You too dey talk, Snitches
Sleeping around, Bitches
Black Knuckles, Bleaching
Ojikokoro, Witches
My Igbo girl, Chichi
Put your energy on only the things
Wey you know say for life go dey
Reach You
And cooking the track, Kitchen
If the girl sabi cook, Marry am
Mai ne ne' sun'an ta, Maryam
Ni' ina son wan'nan, Yarinyan
Naira Marley, Shi ne Marlian
Dan Sanda kuma ne, D.P.O
Davido kadai ne, O.B.O
Am hear for a reason
The reason is not yet confirmed
But am about to let you know
Money dey bag, (Riches, Riches)
Money dey come, (Riches)
Money go show, (Riches)
Money dey house, (Riches)
Money dey come, (Riches)
Money dey bag, (Riches)
Money dey show, (Riches)
You wan buy house, Con Streets
You looking for beef, Conflict
Coco Pops no fit be Cornflakes
I wanna live in my own, Place
Free me Digitals be selling my Music
Dey make sure the money is, Complete
Give me my food in my own, Plate
I wan take over the whole, State
Who be your mentor, Otedola
Before nko, Abiola
Where dem, Iyabo and Debiola
Maradona no know, Niniola
When the girls the see me dem say
Abegi Magnito make you
Try dey do me Dodo
May dem leave me, leave me
May dem no come hear come
Dey tell me something
Wey dem no go know
Money dey bag, (Riches, Riches)
Money dey come, (Riches)
Money go show, (Riches)
Money dey house, (Riches)
Money dey come, (Riches)
Money dey bag, (Riches)
Money dey show, (Riches)
Credits
Writer(s): Magnito
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.