One Life
I just Dey think
About my life
Music sweet
But the road bad
I Dey sing in-fact I Dey rap
But these days E Dey sound like trap
Single Dey drop, GP Dey drop too
I still Dey pass but e Dey be like 1-2
Follow me talk shebi I be your son too
Na you I know
I'd like to know
I only got one life
I don't intend to
To just Dey waste my life
I just Dey beg you
Say make I know
Abeg make I know
I only got one question
Shey I go blow
Or I go be like that person
Wey just Dey joke
I want to know
Abeg make I know
See I no Dey para
But I don dey tire eh
When dem see your video
Dem go Dey put fire eh
Baba keep your fire
And I go keep the fire burning
Grind until it's sunny
Build a statue for me
But I thank my fans
Omo you guys are great
As I Dey drop una dey steady Dey
As una Dey like
Make una Dey vibe
Thanks for kanipe
Another on the way.
We only got one life
We just Dey beg you
Say make you shine your light
Upon our hustle
We wan know
Abeg we wan know
About my life
Music sweet
But the road bad
I Dey sing in-fact I Dey rap
But these days E Dey sound like trap
Single Dey drop, GP Dey drop too
I still Dey pass but e Dey be like 1-2
Follow me talk shebi I be your son too
Na you I know
I'd like to know
I only got one life
I don't intend to
To just Dey waste my life
I just Dey beg you
Say make I know
Abeg make I know
I only got one question
Shey I go blow
Or I go be like that person
Wey just Dey joke
I want to know
Abeg make I know
See I no Dey para
But I don dey tire eh
When dem see your video
Dem go Dey put fire eh
Baba keep your fire
And I go keep the fire burning
Grind until it's sunny
Build a statue for me
But I thank my fans
Omo you guys are great
As I Dey drop una dey steady Dey
As una Dey like
Make una Dey vibe
Thanks for kanipe
Another on the way.
We only got one life
We just Dey beg you
Say make you shine your light
Upon our hustle
We wan know
Abeg we wan know
Credits
Writer(s): Oluyole-balogun Oluwabunmi, Tobiloba Awoniyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.