Cup (Ikom)

Haa!
Chukwu me ka oju my cup
Odia, Kola.boy

No be today, it's been a very long time
All my guys don dey press making money online
My mama don try my papa don try
When I don dey make money make my mama no die

Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i
Pray for blessings (Chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings (Otua) oh i
Need your blessings (Chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings(Ah) i pray for blessings (Ka oju my cup)
Oh wai oh blessings I need your blessings ehn he

See
Ndida well, mgbuka obosi osoafia na uwa mgbede
Etom ebe ogbenye na-asi ogbenye ibe ya n' obu ogbenye
Chi fo ha isete mmiri well ije kuo n' line
And life been dey treat us like patient wey no pay him fine

Mother go dey pray for the same room father go dey smoke
Poverty na catholic I could say my father was the pope
Legedise benz everyday we trek to school
And having just 2 square meal a day was kind of cool

Mbido koba akuko a nwanne long note ga-eju
I rap for show na holiday resort ha kpom ekwurekwu
Ofu nwa fum kpom onye ara mgbe nna-akpa alumni na awada
Ejem show rahu n' crusade ana-apia utali n' asaba

So lord for the sake of anya mmiri nnem
Even for the sake of the hell nfugo n' aka ndi mmegbu
For the sake of those who told us we wouldn't get to top
Pour blessings overflow meya ka ojunu my cup hee

Chukwu mee ka oju my cup
Pour your blessings mee ka oju my cup
Onye nna mee ka oju my cup
Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup

Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i
Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings (otua) oh i
Need your blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings(ah) i pray for blessings (ka oju my cup)
Oh wai oh blessings i need your blessings eh he

Ahh see
Bad road na im make tire form sickness
Baba prepare a table make my past waitress
Povertea maka chukwu I no wan sip again
Big dreams but for now I no wan sleep again

See my guys, all of them are ballers
Na me dey help them open drinks when we dey for Quilox
I don tire for bouncer leave am na e dey with us
For how long my guys go introduce me as one of us

Bar no dey, you go beg your guys to sub you
Them go fit block you screenshot am post for status
So this life na per head baba look my side
Life na jouney e too far oluwa book my ride

So lord for the sake of anya mmiri nnem
Even for the sake of the hell mfugo na aka ndi mmegbu
For the sake of those who told us we wouldn't get to top
Pour your blessings overflow meya ka oju nu my cup ehh

Chukwu mee ka oju my cup
Pour your blessings mee ka oju my cup eh
Onye nna mee ka oju my cup
Wusa anyi amara biko mee ka oju my cup

Oh wai yo wai oh (ahh) blessings oh i
Pray for blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings (otua) oh i
Need your blessings (chukwu me ka oju my cup)
Oh wai yo wai oh blessings(ah) i pray for blessings (ka oju my cup)
Oh wai oh blessings i need your blessings eh he

Mee ka oju my cup
Ehh odia
Kola boy



Credits
Writer(s): Victor Chinonso
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link