Our Mind

Why you too dey talk oh
Se you no dey taya
Ejo elejo web no consine you
Na there them go find you
you no get work ooh
Na for your mouth them go hear say simisola get belle
She don get belle
For your mouth them go hear say Biliki day sell pepper
She sell pepper oh
Na for your mouth them go hear am
Bussy body don come make you fear am oh
Uncle face your work oh oh oh

Mind your business
Mind your business man
Who say make you no mind am
Mind your business ohh
Busybody oh oh oh
Mind your business man
If you no like am
Mind your business

Well done sir, Mr. talker
Mr. wetin no concern you reporter
Simi don marry Adekunle
But why was Falz invited
How is that your concern
Why dont you face your work aunty uchy
You go chook you mouth every where like ekute
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart se you na curiousity wey kill cat
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front, find business why you fit start
Take tea, drink that and mind your bizwax
Open your ear while you're listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do rituals
You say shade don reach thirty two years
But she never still marry make she do fast
Mind your business
Mind your business man
Who say make you no mind am
Mind your business ohh
Busybody oh oh oh
Mind your business man
If you no like am
Mind your business

You dey put your mouth
hmm – Alakori oh
For the thing wey no concern you
The thing why no concern you
Alabosi ooh ohh ohh
The thing wey you dey find
Ego find you
Mind your business
Mind your business man
Who say make you no mind am
Mind your business oh
No be by force ohoh ohh
Mind your business man
If you no like am
Mind your business



Credits
Writer(s): Siddy Kristiane Vibran, Mia Adele Abrahamsen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link