Who Dey

Tuneboy eh
Areezy Mr somori
Jadu
Westwood Entertainment oo oo
Hmmmm
Eeeyeahh

No be say I too sabi
No be sey pe mo moshey oo
But nah you dey give me Grace
Ola ti mo fi min.

No condition is permanent
You better strengthen your belief
Where dem dey come from
Ko le ko bati

Ye eh
BABA da mi lohun
Ye eeh
BABA da mi lohun
Ooooh
Ki emi le da wo lorun
Eeeh
Baba da mi lohun

Who Dey
Who no won make I Shine
Who Dey
Who want to off my light
Who Dey
Dem just won kill my vibe
Hmmm
Dem just won waste my time
Who Dey
Who no won make I shine
Who Dey
Who want to off my light
Who Dey
Dem won just won kill my vibe
Hmm
Dem just won waste my time ooo

Wetin Dem want be sey ka ma toro lowon won
E no fit happen again, oti di seyin seyin
O yeah
We don teh for Surulere
Hmmmm
Olorun de ti wa shogo (Oluwa Seun)
Odeti wa shola
No dey check am ooo

Baba da mi lohun
Ye eeh
Baba da mi lohun
Ooooh
Ki emi le da won lorun
Eeehhh
Baba da mi lohun
Who Dey
Who no won make I shine
Who Dey
Who want to off my light
Who Dey
Dem just won kill my vibe
Hmm
Dem just won waste my time
Who Dey
Who no won make I shine
Who Dey
Who want to off my light
Who Dey
Dem just won kill my vibe
Hmm



Credits
Writer(s): Ariyo Ezekiel Awodele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link