The Understanding

Uh!
God's love mhen is so overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him
Just over whelm him

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
Oh wey oh wey oh wey oh wey

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
Oh wey oh wey oh wey

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

If He talk am
Oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh
If He talk am oh wey
Oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

Tell me
How do you think, How you pray?
Do you rep the most high, do you Slay?
Do you read holy word and dissect and accept it in its ways it's eccentric
I hope you really learn and get the best ethics
Learn to kabash and then heal the diabetics
Physically sound with your spirit biometrics
Moving very fast with his Grace kinetics
We're chosen generation of the king
We're David, we're Paul we're more than many things
Cuz God's love mhen it's just overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh
Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

If He talk am
Oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh
If He talk am oh wey
Oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh



Credits
Writer(s): Drakare Abaa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link