End Suffering and Smiling

Sheezy
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do

Afe jeun soke
But how we go chop when dem dey kill us
We go let them know say
Yh we are the leaders so them go need us
No more suffering and smiling we say it
Now that they see us united they hate it
And the old man be calling us lazy
All that they do is to share our making eh

Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
I say Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for

Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do

Yeah Suddenly suddenly
We don Dey fear to dey drive our Bentley yh
When they see you with the Camry
They go pull up and then just start questioning yh
Where you car boy how old are you
Where you see money to dey buy these shoes
See all your body you don draw tattoo
You Dey do yahoo

Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
Oh no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
I say Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do



Credits
Writer(s): Omosalewa Jinod
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link