Nyanga (feat. O2udor)

Oh yh yh oh hmm
Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh na na oh nana
Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh nah oh nana
I say Besimommi baby burst a wine
Give mi a chance broke ya back
Pon di dance
You di gi mi di ginger
You get evil get evil plans
When I Sample ya matter
I run di account. Ready
Gimmi the sauce on daily
After the club me and
You in ma Bentley
Take to you to France
I go buy U di Fendi
Keys to the house and the
Keys to the 'Cedes
Manonoge Manonoge
Manonoge eyaaa ooooo
Manonoge Manonoge
Manonoge eyaaa

Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh nah oh nana
Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh nah oh nana

Keep it slow on me Akere Akere
Chi mo na chawey chawey chawey
See me dey trowey
You start to comot
Bring me the money
Lets start to party
Akere akere akere
Chi mo na chawey chawey chawey

Manonoge Manonoge
Manonoge ooo
Manonoge Manonoge
Manonoge eyaaa
Baby give di Aza
Why u di dull
I want this ya body
I'll fload di account
Cashapp Momo I go burn di account
I get boys wey Dey Lekki
With plenty bitcoins

Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh na na oh nana
Shebi e dey do me nyanga
Oh yeah yeh oh yeh
Make we no dey talk this matter
Oh nana oh nana



Credits
Writer(s): Otudor Edet
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link