Na why youn dey worry - remix

Sometimes when I sidon
I remember all my mate, wey They be gone
Some even dey for prison
Some dey suffer depression
In this world there are region
Where lots of people there no See chop
Them de roar like lion
With empty stomach

Sometimes, I no fit buy new Cloths
Some people some where Them no get no home
Sometimes, I think I'm really Broke
Some people out there, are Just a living bone

Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry)
Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry)
Oooh, oh oh (Na why you dey Worry)
Oh oh oh, At least you dey alive, Make you thank God O (Na why you dey worry)
(Na why you dey worry)
(Na why you dey worry)
(Na why you dey worry)

Gratefulness is the weapon
To overcome all the worries Way dem you got
Everybody na champion
Persist in what you are doing Don't you give up
There's plenty audition
Na turn by turn e go be your Turn
No permanent condition
You go rise above this Situation
When you think your wife Serve you bone
Some people dem dey way no See no show
Be contented and seek more Growth
Too much worry all the time, No go let you grow

Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry)
Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry)
Oooh, oh oh (Na why you dey Worry)
Oh oh oh, At least you dey alive,Make you thank God O (Na why you dey worry)
Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry)
Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry)
Oooh, oh oh (Na why you dey Worry)
Oh oh oh, At least you dey alive, Make you thank God o (Na why you dey worry)
(Na why you dey worry)
(Na why you dey worry)

Some dey weep, some dey cry Make you no take am Common
Some dey sick some dey die Make you no take am Common
Some dey struggle to Survive make you no take am Common
Na why you dey worry
Some dey weep, some dey cry Make you no take am Common
Some dey sick some dey die Make you no take am Common
Some dey struggle to Survive make you no take am Common

If you be tailor make you Thank God
If you be Dj make you thank God o
Vulcaniser make you thank God o
Awon Navy make you thank God
If you be truck pusher make You thank God
If you be lawyer, make you Thank God
If you be Doctor make you Thank God o!
If you be army make you Thank God
Anything wey you be, make You thank God o!
If you Barber make you thank God
If you be Mr welder, make You thank God o!
If you be teacher make you Thank God
Rewire make you thank God O!
If you be student make you Thank God
If you be Mr. trader maker You thank God o!
Thank God, I say thank God O!
Thank God, make you thank God o!
Thank God, make you thank God o!
Thank God, make you thank God o!



Credits
Writer(s): Ikechukwu Uwalaka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link