Don Tire

We are tired of the old Nigeria
We are tired of been made a fool by the system
We are tired of police brutality
We are tired of living in fear
We are tired of the poverty you gave us out of your own selfishness

Already I don tire
Government playing our minds like chase
Already
I don tire
So many killings of the youths in the street
Somebody tell me where we going
Is it a right path or we lost yea yea
Already I don tire.
So many killings of the youths in the street

Since since since since 1960
There is a lotta things going
Dem never show it up
Instead they tranna cover it up
Oh oo oooo
Ema pe Aja lobo funwa Mo ooo oo
Awa ogo Mo
Awa ogo mo
Shey na bad thing to be young and fresh
Small thing police con con fight a man
Too much corruption and embezzlement
No light, no water, no clinic no education
She na like this we go dey Dey
You affi look pon the life wey we living
It ano make sense at all oo
You affi look pon the life wey we living
It ano make sense at all oo
Tell me if I'm wrong ye e e

Already I don tire
Government playing our minds like chase
Already
I don tire
So many killings of the youths in the street
Somebody tell me where we going
Is it a right path or we lost yea yea
Already I don tire.
So many killings of the youths in the street

Na when the killings go stop
Na when this suffering go end oo oo
Igbawo Gangan lama gba ominira
Government Dey don fail already
I pray my God please intervain dis
I no dey fear no man
No dey fear no gun
I go defend my owna country



Credits
Writer(s): Stephen Okeowo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link