No More

Oh lord
(everyday same old story)
(another brother die in the streets)
(wetin kill am na popo)
(same people wey suppose dey protect us)
(na dem dey kill us)
(wetin come dey sup)

too many things wey dey happen for my country Nigeria
another day, another police man kill an innocent man for my area
oou lord, ahan
my dreadlocks and tattoo no mean say me I be criminal
and I wonder why
you treat a fellow man like you like he is nothing but an animal

but now we say no more (no more)
no more (no more)
no more of this injustice
we say no more (no more)
no more (no more)
no more police brutality
we say no more (no more)
no more more more (no more)
no more SARS killing boys in the streets no more (no more)
no more (no more)
now we rise we not backing down this time

another mother just lost another son (ye ye ye)
ask me wetin happen make I tell you watagwan (tell me watagwan)
just because of fifty naira bribe
the popo ah put a straight bullet inna brotherman (Ye!)
how many more we gat to loose
coz next time e fit be you
nobody safe inna the streets no more
we con dey be like mumu

but now we say no more (no more)
no more (no more)
no more of this injustice
we say no more (no more)
no more (no more)
no more police brutality
we say no more (no more)
no more more more (no more)
no more SARS killing boys in the streets no more (no more)
no more (no more)
now we rise we not backing down this time

so we send fire to the leaders
make dem know say we dey para
and we do this for our brothers
wey don die for the matter
and we be like eyimba eyin
nzogbu eyimba eyin
omo this matter must to settle
no be say na come back later
so we send fire to the leaders
make dem know say we dey para
and we do this for our brothers
wey don die for the matter
and we be like eyimba eyin
nzogbu eyimba eyin
omo this matter must to settle
no be say na come back later

but now we say no more (no more)
no more (no more)
no more of this injustice
we say no more (no more)
no more (no more)
no more police brutality
we say no more (no more)
no more more more (no more)
no more SARS killing boys in the streets no more (no more)
no more (no more)
now we rise we not backing down this time

yes we say no more
no more more more more more
yes we say, no more
no more, no more
Izu Pon D Play
all we need is peace and unity
no more injustice
no more police brutality
one love



Credits
Writer(s): Alaine Simeon Izuchukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link