2020 (feat. Gcn)

Make I tell u wetin dey ontop My mind
2020 na the year wey we dey Hype
Like say na water people just dey Die
Oh no no see as people just dey Peme o
But I thank God for the air that I Breathe
And for me friends and me gees
No be me holy pass
Buh u still dey spare me when I Dey for street

Oh oh ni shoro
Ah ah ni sho
Ah ah ni sho
Ni sho o
Ni sho
Ah ah ni shoro
Ah ah ni shoro
Ah ah ni sho

Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty

United we stand divided we Fall
Everyday I'm tryna burna twice As tall
When God calls you gotta pick The call
Before you leave what would You be remembered for
Like Chadwick man left a legacy
Took a bold step gave us Something that we'd never seen
Man no fit die see man made a Transit
To a better place no struggles Just peace
I mean a better place no racist or Injustice
So many nations so many Countries
Spread love my brother stop all These nonsense
Patoranking tell them say they Gotta watch this
Gotta heal the world pay Attention to jackson
Scared of my greatness dem nuh Fhi match this
Strike this like matches burn Them to ashes
Legend in the making putting Them on mad trips

Oh oh ni shoro
Ah ah ni sho
Ah ah ni sho
Ni sho o
Ni sho o
Ah ah ni shoro
Ah ah ni shoro
Ah ah ni sho

Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty

Corona Virus rape issues
They try divide us buh we know The truth
Gotta make this clear so I Stepped in the booth
Revolution is here no more Power abuse
Give thanks for his mercies
Give thanks for the things wey You no see
Everybody with him own Circumstances
But still we dey try take our Chances
We no kill person all we did was Complain and protest
But as e be see we just dey Complain
Innocent youths all of them you Detain
And then go say make you bring Money for bail
So do we turn left when nothing Is right
Or turn right when nothing is Left
Keep trying to put up a fight
Never stop all we do is keep Giving our best

Oh oh ni shoro
Ah ah ni sho
Ah ah ni sho
Ni sho o
Ni sho
Ah ah ni shoro
Ah ah ni shoro
Ah ah ni sho

Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty
Twenty twenty



Credits
Writer(s): Idowu Oluwatobiloba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link