Country Hard (feat. Sound Sultan)
Oh oh oh
Mr. DJ, music no de lie
Make we just dey jam as we dey try survive
Country hard oh but we go overcome (hard oh)
Forget your sorrow, we go overcome
Ojoro don dey oh, ojoro don dey but we go overcome
Ojoro don dey, ojoro don dey but we go overcome
Republic of suffering and smiling
Number one capital for poverty, gutter independent 1960
Must corrupt and bad leadership
No human rights no justice, poverty dey celebrate terrorism
Professor dey work for illiterate, unemployment on the real play
Most oga at the top no get certificate
Chinese doctors don escape
Our health minister no know where them dey
God bless our health workers
Wey dey represent on the front
Nigerians are suffering and smiling
It's time for Nigerians to wakeup (wakeup)
Biafrans say they wan break up

(Rapapapapam)

People self dey funny oh ya
Them go dey complain plenty oh ya
But when e reach them turn oh ya
Them self go dey do so corny oh ya
O cor cor o cor mi oh ya, our money don grow wings
E don fly like labalabalabalan
Dollar nah four hundred naira
When will dollar equal naira? (next level)
Why we dey burrow from China?
Just to service our budget, lack of proper direction
We need economy revolution
If the poor man no go fit sleep I swear the rich no go fit sleep
Leaders wey dey share coconut tree
Nah their own head wey them go break
Guy they say you be lazy youth. election time they go use you
Music no dey lie
Make we just de jam, as we de try survive

Credits
Writer(s): Eedris Abdulkarim
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.