Omde
Mama dem don off the light
Mama dem don cut the camera
Papa dem don off the light
Papa dem don cut the camera
Yelelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele
Attention
Mehn at ease
Na the road block wey be this
Na the protest wey be this
I dey hold flag on my knees
Attention
Mehn at ease
Na the road block wey be this
Na the protest wey be this
I dey hold flag on my knees
For all the lives that we lost
For all the time that it cost
For us to realize our worth
That's why me ah sing, that's why me ah sing say
Our mumu don end
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don end
Our mumu don end
Mama dem don off the light
Papa papa papa dem don cut the camera
We see the man wey off the light
We see the man wey off the camera
Yelelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele
Our mumu don end
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don
Emere Marvis
Yeleh
Mama dem don cut the camera
Papa dem don off the light
Papa dem don cut the camera
Yelelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele
Attention
Mehn at ease
Na the road block wey be this
Na the protest wey be this
I dey hold flag on my knees
Attention
Mehn at ease
Na the road block wey be this
Na the protest wey be this
I dey hold flag on my knees
For all the lives that we lost
For all the time that it cost
For us to realize our worth
That's why me ah sing, that's why me ah sing say
Our mumu don end
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don end
Our mumu don end
Mama dem don off the light
Papa papa papa dem don cut the camera
We see the man wey off the light
We see the man wey off the camera
Yelelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele yelelelelelele
Our mumu don end
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don end
Our mumu don
Our mumu don
Emere Marvis
Yeleh
Credits
Writer(s): Marvis Nkpornwi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.