Bhadman na Ultimate

Man go plan na God go make am come to pass
If e no be then no be your way
Those days I de think say by the time I reach the age of twenty three
I go don get my masters degree
No believe everything you hear about me
No agree to all the matter you hear about me
And then no be every headline in the news be true
Reminisce coz I'm sober
Ain't underground like a tuber
Burn up all day like a chimney
Never despise little beginning
Make up your mind no matter how tiny
Bring grass I get skin
Roll am up make we sip
Fine face no be anything
Correct shape mean nothing
Life of virtue be everything
Raaaaaaaaaa

Bhadman na ultimate
Bhadman don de very very great
Praise the LORD
If no be God
Bhadman for de for lying state

Allow me to re introduce myself
Nitori pe gbogbo yin mo mi
A mo e o mo pe
Emi lomo na
Emi ni freegeegaah, ti gbogbo aiye npariwo
I live free and bigger
I reside in a hood where everything de happen
Place where everybody wanna live in peace and harmony
I de for you like you de for me
When I de learn suvrvivor series
Omo naija, omo ekiti to jafafa
Omo ikere ekiti
Moti tan na, imole ti tan
I I.G.N.I.T.E ti ti
Lati kekere lemi ti mo pe mo ma reign
Titi aye ra ye
Raaaaaaaaaa



Credits
Writer(s): Muyiwa Ayodele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link