Up To You
BadBoiOGThrillerz
You now listening to Jay Milli
You Already Know Its Dem OG Thrillerz
Ahn
Mad ooo
Wetin All YOUR Friends say Dem Want From me
Wetin All my Friends Say Dem want from you too
Baby girl you know you are the one for me
And I no go leave you no go leave me too (ahh)
Girl its not over yeah
You are my Lover Yeah
If Dem Won dey Fly if Dem Won dey Jump Fly you to Uptown Yeah
Break You my Kolo' Yeah
Make Dem Say I dey Kolo yeah
Wetin You do Me I don't know Yeah
You so important Yeah
It's up to you
Baby Girl Its Up to You
Shea you Know me No fit Lie for You
That Kind guy wey fi die for you uuu
Yeh Yeh She tell me one time Yeh Yeh
She tell me two time Yeh Yeh
Make I No Go Do her Ojoro ooh ooh ooo
Oh Girl you Capture my Heart
Oya Handcuff my Hand
You like the Way I dey sing
Ooh Ohh uuu ooo oohoo
You Dey Back up My sound
The way you dey back up my plan
Why me no Go love you for life?
Girl its not over yeah
You are my Lover Yeah
If Dem Won dey Fly if Dem Won dey Jump Fly you to Uptown Yeah
Break You my Kolo' Yeah (One time)
Make Dem Say I dey Kolo yeah (Laap)
Wetin You do Me I don't know Yeah (Laap)
You so important Yeah (Laap)
It's left for me it's let for you to let them know that we can make a family
If I believe and you believe then take this ring
Make this matter no kon delay
My girl you know say me like you like that
And you know say OG don't lie
Am falling for you I know say you barely know me o
But me know say you nor holly o I wanna know you
I Rombo I Jumbo I drink liquor
But me can still be the Mr right for you
I protect I respect I give you love
All my power naee me go use fight for you
Check pon check I give you flex
So you look so fine they wanna flirt
But you know you the food they cannot test cuz
Man Ah Rambo me I shoot with no stress
Girl its no over yeah
You are my Lover Yeah (One time)
If Dem Won dey Fly if Dem Won dey Jump Fly you to Uptown Yeah (don know)
Break You my Kolo' Yeah
Make Dem Say I dey Kolo yeah
Wetin You do Me I don't know Yeah
You so important Yeah
Laap

Credits
Writer(s): Og Thrillerz
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.