Beasts of my Nation

We ain't finna let go

Who no go war
No go sabi how to shoot
If owu no touch you
You no go know as e be
Again again
Men on black
Killing boys on the low low
Which way we dey
The blessings on the boys dem
E dey drive them loco
Stand at attention for my Nation
Mad intimidation
Steady on the oppression
Steady putting poor man
Under pressure

Mama papa
We don suffer tire
We wan settle matter
Dem don kill us tire
Mama papa
To get the money no be crime o
(At all o)
Versace no be contraband o
Kpe ke!
Dem don shoot your pikin o

(And we will continue to let them know that indeed
We are citizens not slaves)
We don suffer tire

See
Why you wan dey settle for my own
Na you dey thief
Na me dem dey hold o
And all these gangsters
Wey you put for road
Steady killing all the brothers and the sisters on a low
Who no get gun
No go sabi how to shoot
If owu no touch you
You no go know as e be
Ey
You say we lazy generation
All you think we do is chasing clouts
And making mouth
Occasionally, yeah we like to shout
And worry up about
It doesn't really make us tout
Or dumb to the fact that we're being mistreated
Yeah we're being mistreated
Your children learn in Harvard
But we uneducated
The leaders of tomorrow
But our future forfeited
You brought my parents down
But we never defeated
You cannot bring us down o
Cannot shut us out o
You cannot kill the vibe though
It's burning in my heart though
I swear you broke my heart though
Stabbed me in the back though
I gas to tell you fact though
Your tenure really wack bro

Mama
We don suffer tire
We wan settle matter
(We want to survive o)
Dem don kill us tire
(We want to catch cruise and we want to be great)
Mama
To get money no be crime o
(Abegi make I live my life o)
Versace no be contraband o
(Abegi make I try relax no)
Dem don shoot your pikin o

Oh na na na
We ain't finna let go
It's Official Playboy



Credits
Writer(s): Raymond Ojieh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link