The Way (feat. Chalcedony, Spooky & Blackwolf)

When i look around
I see my mate dem pick the bag
Them they hustle everyday
Them cashout and
Me i no get any helping hand

Where your eyes dey
Baba i dey hustle everyday to hit hard
I be like say me i just dey lose rather
Baba i still dey on top the matter

I dey hustle everyday
Just to get all my pay
Baba where your eyes dey
Dont let me go astray now

All the time wey money no dey
I still get believe say you dey
People tell me say where i dey
I come tell them say
Na your hand i they

Baba show me the way (Show me the way)
Show me the way (Show me the way)
Show me the way
Dont let me go astray

Something new something bright
Like hell its a day
I keep it new i keep it fly
Like my star out in space
Going outta town imma pushin the vibe
Imma stack the cash high while im feeling sovreign

Listen
I just flipped the switch put it on the max
I make these bitches tweet bout the fame i gat
I be balling hard with pictures on my fone
But i dont know none imma just ball on

Seeking greener pastures everyday praying for the dough
I'm a long way from home a de ti pada lo sile de tun soro
Mu gaari laaro jeba lale a de n tepamose o
Adura mi baba on sapa days kinle ri nkan je
Ah yeaa

Baba gbami o
Lowo awon asebi wonyi o
Ki won ro ti mummy mi o
Mofe lola kinle rowo soun to wunmi o

All the time wey money no dey
I still get believe say you dey
People tell me say where i dey
I come tell dem say
Na your hand i dey

Show me the way (Show me the way)
Baba show me the way (Show me the way)
Show me the way
Dont let me go astray



Credits
Writer(s): Edwin Osirim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link