Let Them Talk (feat. Simi)

Going up, never back
When you dey talk, you make it stalk
I no dey want am, I no dey do
You come see me (Igegbu)
You come like your magazine
You be out here spilling things
No sorry, that's not for me
That's not for me...

No be say we too dey form
But you see this fine baby o
Oluwa lo sheyi oh (eh)
No be say I wan' brag
Malo still you wating e o
I know you like me o

No, no-no-no-no
No-no-no-no-no
No, no-no-no-no
Ohh, I don' dey, I don' dey talk
No, no-no-no-no
No-no-no-no-no
No, no-no-no-no
Why too dey, why too dey talk

Ale, ale, ale (if dem dey wan' talk)
Ale, ale, ale (we le-let dem talk)
Ale, ale, ale (if dem dey wan' talk)
Ale, ale, ale (we le-let dem talk)

Person wey no geti work
Na him no sabi face en front e o
Can't you see that you don't face me at all
Say what you want
Yo, see the glow
Ogbom wa lo fe bami jo
We representi no dey dull
Oya make we dey go

No be say we too dey form
But you see this fine baby o
Oluwa lo sheyi oh (eh)
No be say I wan' brag
Malo still you wating e o
I know you like me o

No, no-no-no-no
No-no-no-no-no
No, no-no-no-no
Oh, I don' dey, I don' dey talk
No, no-no-no-no
No-no-no-no-no
No, no-no-no-no
Why too dey, why too dey talk

Ale, ale, ale (if dem dey wan' talk)
Ale, ale, ale (we le-let dem talk)
Ale, ale, ale (if dem dey wan' talk)
Ale, ale, ale (we le-let dem talk)



Credits
Writer(s): Dayo Olatunji, Orkhan Orujov, Simisola Ogunleye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link