Work In Progress

Ye ye, Ye ye, Yoyoyo
Call Me ThellyB Na, Na
Ye Ye, Ay eh
ReyKnow Na, Aeayeah
Star of the Show, Kelz Nena

Men at work, Girls at work,
Everybody putting in the work (Na everyday we dey work hard)
I noh fit sleep, I noh fit stop
I've got no option success is a must (When you dey sleep we grind hard)
Forget these enemies of progress oh (Yes, Me I be work in progress)
Chale to the Top On God, I'm Headed
No go think say me I noh problem oh (Construction in Progress)
I am just another work in progress

See me i be work in Progress (work in progress)
I never reach where I dey target
I still dey grow, I never blow, I never drive Benz
I never, commot my mummy from the market (ma, ma, ma, market)
But when opportunity go knock, I go answer
Life is a bitch one day I go Kpansh her
Me and my guys, one day we go cash out
Party till dawn, that day we go pass out
Dem dey ask me where you do your Jazz guy e potent
I dey tell dem no be me oh na omnipotent
I be God construction in progress,
He dey bless me no obstruction of progress...
Isoko don drop opia, we don pick music
Like play we go take over the Industry
Na God dey run am no be say we over sabi sing
Oghenewogaga nora kpo nana kpobi, Yes

Forget these enemies of progress oh (Yes, Me I be work in progress)
Chale to the Top On God, I'm Headed
No go think say me I noh problem oh (Construction in Progress)
I am just another work in progress

I remember when I start nobody know me
Give up no join my guy just keep it pushing
I don trek the town I don taya
My pam e don dey chop I noh get bar
Promoter wey I call e call get back,
I don dey para so E better make you pray for me
No dey swear for the boy
Na greatness you dey see oluwa dey for the boy
You dey look am e dey go cos oghene dey involved
Who dem pray for no blow na come na who Dem swear for,
If you noh see me for club I dey one side dey work
I still dey put in the work, tomorrow I go ball
Isoko don drop opia, we don pick music
Like play we go take over the Industry
Na God dey run am no be say we over sabi sing
Oghenewogaga nora kpo nana kpobi

Men at work, Girls at work,
Everybody putting in the work (Na everyday we dey work hard)
I noh fit sleep, I noh fit stop
I've got no option success is a must (When you dey sleep we grind hard)
Forget these enemies of progress oh (Yes, Me I be work in progress)
Chale to the Top On God, I'm Headed
No go think say me I noh problem oh (Construction in Progress)
I am just another work in progress



Credits
Writer(s): Kelvin Emonena
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link