Rockstar

It's Eddy Baba
Omo Ghana Tio Gbede on the beat yeah
Washere

Show don start make you let everybody know
I am a star make you tell em that's how we do
Flow so cold awon kan nipo hot Eddy Baba go make you feel better
You can call me a Medico

Rockstar show me what you working with
Come on
I no dey play anymore Na the mulla wey I dey chase
So I ask you one more time I say
Come on
Rockstar show me what you working with
Come on

Na we dey on the road wey dey go anywhere we want
And the money we dey collect Na the money wey dey long
Ah ah Yoruba man
Agbada for the show I be sure man
Mr incredible I be Chairman
Don't plot against me Awon farmer Awon farmer

I go show off when my money come
I go party like Yoruba man
Got me singing like
Oya oya oya
Oya oya oya oya
Oya oya oya
Oya oya oya oya

Yeah
One time make we spend this money Omo
Live your life like say ko se ni kan ni Yeah
You all up in my life that is really funny
But I don't really give a damn shomo pe oto ni?
Ah ah

I go pull up right now Ninu Lamborghini
Before I drop down car funmi Martini
Bottles for everybody ninu building yi
Aye la ma je forever no limit we no get ceiling

Rockstar bringing in the heat of summer
Rockstar front and center never corner
Rockstar you better fall in line
Monipe mio shere mon I don't think you understand

I go show off when my money come
I go party like Yoruba man
Got me singing like
Oya oya oya
Oya oya oya oya
Oya oya oya
Oya oya oya oya
Ah ah

Rockstar show me what you working with
Come on
I say
Rockstar show me what you working with
Come on

Oya oya oya
Oya oya oya oya
Oya oya oya
Oya oya oya oya



Credits
Writer(s): Edward Adejinle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link