Remember
You never hear calm down
Kpreeee
Trheeeee
Onanana
Eh eh
Gribeng
Ah na ah na
I remember when I use to be broke, nobody been dey give hope
I remember when I use to be back nobody been want to see me through
Oluwa Joor Tori olorun make you help me make my enemies dem no see me
Oluwa Joor mi Tori olorun make you
Help me make my enemies dem no see me
If no be God dem for use me play ball
Enemies them dem for push me comot
If no be God dem for use me play ball
Enemies dem dem for push me Comot
If no be God I for dey for Ocean all
My enemies dem for dey take me.play ball
If no be God I for dey for Ocean I for no fit swim I for sink
One time one time tell them, The fire is burning all over me
The fire is burning all over me the fire is burning burning all over
Me the fire is burning all over me I remember when I use to push up
Eh nobody been care but right now say,
I remember when I use to push up eh nobody been care but right now
Say, I remember when I use to push up
Eh nobody been care but right now say eh

If if no be God dem for use me play ball
Enemies dem dem for give me red card
If no be God dem for use me play ball
Enemies dem dem for give me last card
But oluwa you put me through still yet this people no want me through
, But oluwa you put me through
Still yet this people no want me through
I remember when I use to push up eh
Nobody been care but right now say eh
I remember when I use to push up eh
Nobody been care but right now say eh
Remember when I use to be broke, nobody been dey give hope

Tell my enemies that I am coming back again (am coming back again)
Tell my enemies that baba God has
Blessed my way (Baba God has blessed my way eh)
Tell my enemies that baba God has blessed my way eh
Tell my enemies say I no go fit to stop Again eh eh
I say see me through right now back then dem been no like me now
I say see me passing now right now driving a Range e now
(But oluwa you put me through still
Yet this people no want me through)
Ehh ehh ehhh eh eh
U never hear, calm down.

Credits
Writer(s): Ovie Collins
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.