Life of a Friend (LOAF)

Wo-wo-wo-yo
La-la-la-la-la-yah
Brother think wise
Tin wo bayi yin ò
Brother think wise oh

If them dey hail you think wise
No be say they like you oh wu
If they dey see something from you
Then go dey call you boss
Then go dey call you Oga
Iro ni won fi n pafi eee
Them go Dey go tell you say na u good pass
Them go dey hail you na lie lie
Eni aparofun o ba mo

Eni parofuni shamo mo
Emi sha Jaye lo
Emi gan dem Frosh
Mo jayelo

Life of my friend
Life of my friend
Life of my friend oh
Life of our friend
Life of friend
Life of our friend oh

Then say I too wack oh
Then say Kitson you too bad oh
I know understand life before
But now I don understand them
Jealousy, jealousy
E ye ma jealousy eh
O un a ba se lo ni
Olani karo o
Me I know be bad boy
I just dey look like say I be mugu
But if you come to me
Brother I go show you the way
Show you the way
No be seresere

Life of my friend oh
Life of my friend oh
Life of my friend oh
I don learn many things ye ye

Brother no be how far
Shabi na how well we dey talk about
Then born pikin for your face
That one no mean say he no feel rich pass u.
Won ni kini mo je je
(Je je)
Won ni tani mo je je
(Je je)
Won ni kini mofese
(Fe se)
Mi o leyan but moni olohun
Me I know dey fear
If you kill me brother you no feel da yan da yan
Life of my friend oh
Life of my friend e don tire me

Life of a friend
Life of a friend
Life of a friend oh
Life of my friend
Life of my friend
E don tire me

Kete kete tani mogbe
Eran aguntan tan mo se e oh
Ta leni nee ti yo Mi lenu
Ogun orun wayowon lenu
Life of a Friend

Jealousy, jeaousy
Life of a friend oh
Jealousy, jealousy oh



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link