Ayalolo (feat. Dammy Krane)

Sucku muuudi uuku soooki
Rama tey mama

Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo
Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo

Eee, tell me what you want to tell me
Man dey rise then boys dey envy
Friday night my pocket empty
But boys dey party after party
Ee too much oo, too much oo
For the road oo, too much oo
Format oo, format oo
Ɔse ɔdɔ wo a e be format oo

But still we move, we dey go
On the road, yɛbeduru
We dey hustle
Sɛ ɛfa, sɛ ɛfa a mo behunu
Ayalolo (Lolo lolo)
Montumi nkyerɛ yɛn foko (Foko foko)
Menhunu wo got my eyes on the dollar
'Cause abrabɔ no be koko (Koko koko)

Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo
Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo

Jah, Jah, make my enemies go far
Far, far, yɛguso yɛ nana sɛ ɛfa aa
They say they go stop me, meguso twɛn
They say they go block me, meguso hyerɛn
Neɛ mo plane nyinaa yi ɛkosii sɛn?
Spaceship, I fly pass wiemuhyɛn
Ayalolo watu amona sɛ nka menkɔ na menkɔ tɔ mu
Ɔtan me nso ne sika ngu me bɔtɔ mu
Wo start tɔn yɛ nye, wo nfasoɔ wɔ hen? Woho na ɛbɛ kɔ mu
Ayalolo (Lolololo)
Montumi nyɛ yɛn foko (Foko foko)
Menhunu wo got my eyes on the dollar
'Cause abrabɔ no be koko (Koko koko)

Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo
Ayalolo (Lolo lolo)
As we dey hustle (Hustle hustle)
We no dey fear nobody but Jah ayalolo oo

As I walk through the valley of Enugu
Protect me from people wey dey kaku
Won so, won o so money boku
Won so, won o so money bokuu
Nobody, we dey fear nobody ee
Nobody, we dey fear nobody yee
Nobody, we dey fear nobody yee
Nobody, nobody eeaa



Credits
Writer(s): Robert Banda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link