Tori

It's ibiga the magic finger
Onye ezeh
Ichie one make i tell you something
Soro soke joor
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey you do, dey cast
Yeah yeah yeah
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey we touch, dey kpa kpa
Uhh yeah yeah
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
Me i no see
No man on duty, man on duty
Me i no see
No man on deck, children dem die, for money dem loot
Money dem loot, children dem die
For money dem loot
Ahhhhh duro gbe
You see, na this kind thing the make me wan the vex
Politician dey chop, national cake dey lose
Governor ma dey chop, sanetor ma dey chop
Chii abulkutu tu mamaa
Sukwisa
Abulkutu tu mamaa
Sukwisa
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey you do, dey cast
Yeah yeah yeah
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey we touch, dey kpa kpa
Uhh yeah yeah
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
We no fit speak our mind
Cos dem hold gun to shoot
Kpaskalebete kpaskalebete
My people fear too much cos
Dem no want to die
Kpaskalebete kpaskalebete
Ishanor
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey you do, dey cast
Yeah yeah yeah
I wan tell you a tori oh
Dey one wey go make everything wey we touch, dey kpa kpa
Uhh yeah yeah
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
When i say gbas
You say gbosa, i say gbas
When i say thief, you say gbase
I say thief
Chi abulkutu tu mamaa
Sukwisa
Abulkutu tu mamaa
Sukwisa
Abulkutu tu mamaa
Sukwisa
Abulkutu mamaa
Sukwisa



Credits
Writer(s): Ugochukwu Harvest Okonkwo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link