Big Vibe

Big Vibes

God no go shame us ooo
Big vibes on a big benzo
The money for my pocket sef
No be wallet oo . Omo na big band o
The girl for my side sef if you check well
Omo na big yansh ooooo
Chilling in the VIP.
All day all night
Omo na sweet life ooooo Eh!

Chopping chopping (chopping chopping)
Balling heavy (balling heavy)
Always ready (Always)
Drippy daddy (drippy daddy). (wice)

No be say I no get ooo
But my gas on E in the big benzo
You're sleeping on the update ehn
My nigga made a milli in the weekend oo
Dey your Dey
Make I Dey my Dey
Don't frown your face
No be you they pay
Big benzo and e they valley
Big bad girls for the take away... (let's Go)

God no go shame us ooo
Big vibes on a big benzo
The money for my pocket sef
No be wallet oo . Omo na big band o
The girl for my side sef if you check well
Omo na big yansh ooooo
Chilling in the VIP.
All day all night
Omo na sweet life ooooo Eh!

Chopping chopping (chopping chopping)
Balling heavy (balling heavy)
Always ready (Always)
Drippy daddy (drippy daddy). (wice)

Based on the lamba ehn
You think say your mumu go dull my swag
Talk to me nice don't be rude my G
I get the men dem dem w
Wey go shoot my G
Na money I they find no be yansh my G
With the right update
E go be my G
Na grace be the thing no be winch oo
If you work and pray e go be ooooo
(dats y)

God no go shame us ooo
Big vibes on a big benzo
The money for my pocket sef
No be wallet oo . Omo na big band o
The girl for my side sef if you check well
Omo na big yansh ooooo
Chilling in the VIP.
All day all night
Omo na sweet life ooooo Eh!

Chopping chopping (chopping chopping)
Balling heavy (balling heavy)
Always ready (Always)
Drippy daddy (drippy daddy). ()



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link