Form President

I no fit dey Form President for here
I just wan dey flex for this life well well

(Ekayb)

Me I no come this life to suffer
I just wan dey chop this life proper
I ball hard and hustle harder
Abegi no wish me bad my brother
But
Any small thing way sup dem must talk
Even if you dey lowkey mandem ah talk
Dem ah carry your matter for head like signboard
Any as the matter be dey must involve
Dey forget say nobody holy
Steady criticize like say dem know me
Don't need no one I prefer to be lonely
Live my life no you can't control me

Cause me I just dey for my lane jeje
I no fit dey form president for here
I just wan dey flex for this life well well
If dem dey hate make dem commot for here

Me I just dey for my lane jeje
I no fit dey form president for here
I just wan dey flex for this life well well
If dem dey hate make dem commot for here

Make una free me O oh oh, (Make una free me oh)
Make I live my life, (Make I live my life)
I just wan chop life, catch cruise, live good before I ex this life

Make una free me O oh oh, (Make una free me oh)
Make I live my life, (Make I live my life)
I just wan chop life, catch cruise, live good before I ex this life

Oh Na Na Na yeah

Pull up with my mandem, (Mandem)
Couple henny down yeah we popped em, (Popped em)
Haters dey talk me no mind dem, (Mind dem)
Anything dem yarn that one concern dem
Cause me I'm just living in the moment
I just need a pretty girl in a short skirt
To hold me through the night Before the sunset
Always stay happy yeah I'm never upset
No I'm never upset
Cause e no be contest
why dey con dey form vex
Tryna stop wah jah bless
Swear e no make sense
(Swear e no make sense)
No e no make sense
(No e no make sense)
Me i wan stack this money up till I be Dangote eh
(Till I be Dangote)
Own a couple acres and tour the world in my private plane eh

But still I just dey for my lane jeje
I no fit dey form president for here
I just wan dey flex for this life well well
If dem dey hate make dem commot for here

Me I just dey for my lane jeje
I no fit dey form president for here
I just wan dey flex for this life well well
If dem dey hate make dem commot for here

Make una free me O oh oh, (Make una free me oh)
Make I live my life, (Make I live my life)
I just wan chop life, catch cruise, live good before I ex this life

Make una free me O oh oh, (Make una free me oh)
Make I live my life, (Make I live my life)
I just wan chop life, catch cruise, live good before I ex this life

Mandem ah say
Aye aye, aye aye aye
Girls dem ah say
Aye Aye, Aye Aye Aye
Mandem ah say
Aye aye, aye aye aye
Girls dem ah say
Aye Aye, Aye Aye Aye

Ehnn
Abeg Abeg Abeg ehh may dem talk naw
Shey Na dem get their mouth Na
May dem talk
That one no concern me
Me I just wan to relax and be taken care of plix



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Uchendu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link