Save Me

Mo ke pe e lojojumo
Je ki mummy mi j'ere omo Yayy-yy, ayy-ayy-ayy T'ota mi ba sun,
k'oma shey ji mo I wonder how grace so
tey make me leveled up Abi who dey there?
nobody dey Nigba to nda mi ohh-oh
Somebody say, somebody say this Somebody ayy,
somebody save me Somebody pray,
somebody pray for me Dem go hear my name, Oluwaloseyi oh Somebody say,
somebody say this Somebody ayy, somebody save me Somebody pray,
somebody pray for me Dem go hear my name,
Oluwaloseyi oh Ah-ah-ahh Aye mi a dara I want spoil mama with plenty
raba Tori pe rara-ra, I no want to suffer Ibi t'otin na'wo, baba,
mio fe na'ra, oh-ayy,
oh-ayy-ah Ah-ah-ahh Aye mi a dara I want spoil mama with plenty raba
Tori pe rara-ra, I no want to suffer Ibi t'otin na'wo, baba,
mio fe na'ra, oh-ayy, oh-ayy-ah Otega gan gan Somebody save me,
somebody save me I no dem ah hate but I be elevatin' One thing for
sure, money na the main thing Bad man never dull,
I be celebratin' In advance Mo gb'oju mi s'oke baba mimo Na you I go
run to, t'oba tun for yi'wo I prayed somebody save me,
nobody save me So, everythin' I do now, must to pay me I no be novice,
me I be OG for the game I do this everyday,
no holiday So, wetin be my gain if I didn't end at the game?
I no con make am, baba, na why me I dey pray-yy Somebody save,
somebody save me From people wey dey smile but for belle,
they hate me Na you go save,
na baba go save me And they go hear my name,
Otega gan gan Somebody say, somebody say this (hmm,
yayy-yayy) Somebody ayy, somebody save me (save me) Somebody pray,
somebody pray for me Dem go hear my name, Oluwaloseyi oh Somebody say,
somebody say this (yayy) Somebody ayy,
somebody save me (save) Somebody pray,
somebody pray for me Dem go hear my name,
Oluwaloseyi oh Ah-ah-ahh Aye mi a dara (ohh-ayy-ayy) I want spoil
mama with plenty raba (ohh-ayy-ayy) Tori pe rara-ra,
I no want to suffer (ohh-ayy-ayy) Ibi
t'otin na'wo, baba, mio fe na'ra, oh-ayy-ah



Credits
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link