Bad Boys

Remy Remy no body badder than

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God

E be your body I Dey find for the Snapchat
You can be my lighter, I'll be your ganja
Steady sipping on that henny like it's water
You ain't even gatta walk I'll be your uber

See
Peter piper, me na like her
Fashion nova, burning herby like a Rastafarian
For the money me a dancer, me no capper
Watagwan man, body like a casanova

Better pikin
See as she fine, she Dey disturb the peace
If you be the gamble I go take all the risk
Make we enter party make we ginger the thing
Accidentally chilling

Man a be like boko
Put them in a choke hold
Man a no Dey send dem
Pull-up with my chenkes

Body like an angel
Omo they go hear wehn
They no fit to compare
Omo they go hear wehn

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God

Omo I be good boy wey de blow pot
Good school boy I take herbs and shots
But inside there I be real bad boy
Chop life crew, make you flex enjoy

When e go hot them go turn ju boys
So dey your lane make you just comport
If you cross me I take shots on shots
Schemes and plots strike the nail on the dot

I no dey play with you, I dey play your boo
And I go dey smile like fool but na you dey lose
I be good boy wey be cowboy
And I be playboy but I be good boy
Good school boy i take herbs and shots
Life na cruise so to flex na must

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God

Omo I be bad boy
I no Dey hear word
I Dey smoke pot
But I Dey fear God



Credits
Writer(s): Aiyemenre Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link