If To Sey

Omo guy howfar now
Guy see,
E get this girl whey I meet ehn
Guy see,
If to sey you be girl ehn
Ahn tell me
Wetin for happen?! (we go dey wound person)

Tell me Wetin for happen?!

Omorh this kinda of love fit to kill person
Omorh sey this kinda girl e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person

Omorh sey this kinda of love e go wound person

Omorh sey this kinda girl fi to wound person

Ahn
If to sey I be girl ehn
Nobe me pastor go rape I go shout ehn
See I no go leave matter for house come talk
Am when e late as if I be fake ehn
I go too sweet, I go set all they boys go dey vex ehn
And when I waka for streets all the boys go dey hail
Me As if I be Drake ehn

If to sey I be girl ehn
All the boys I go dey date go be herdsmen
So I nor go loyal I nor go give you time I go
Dey dribble like Pele
If to sey I be girl ehn
I go for the use my sense ehn
I nor go follow anybody boy when nor fit buy
Me two Royce and two Benz ehn
I go too sweet, I go too twerk even bobrisky go hail ehn
I go waka pass ibadan with conviod and gold I nor go even send ehn

Omorh this kinda of love fit to kill person
Omorh sey this kinda girl e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda girl e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda of love e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda girl fi to wound person

If to sey I be girl ehn
Instagram sef go dey follow me
I go too do whey be sey Davido go unfollow Choima to follow me
I go reimburse die all these bobo boys go start to dey fear me
Whey be sey Genevieve go dey call me
Blaqchieeld she wants to befriend me
I go sabi form die you go dey fast seven days before you see me
And if I noticed sey your dk long pass
seven inches I go run before you kill me.

If to sey I be girl ehn
My period nor go mean anything
I go dey show you love I go dey give you face
As long as you buy me the hennessy
I nor go too look face I go dey hit boys as if I be 2face
And when the matter burst I go run
for my life sho get, I go dey pick race

If to sey I be girl eh
Regina Daniel nor go mean anything
I go build house for my papa, build for my mama, even my enemies
I go sabi cook die Davido go unfollow Choima to follow me
But I swear I nor go gree coz him money go too small to manage me

Omorh this kinda of love fit to kill person
Omorh sey this kinda girl e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda girl e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda of love e go wound person
Omorh this kinda of love fi to kill person
Omorh sey this kinda girl fi to wound person

Credits
Writer(s): Godwin Effiong
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link