T.V

Now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him Become a star
See now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him become a star

My mama give me joy she always on Me side
My papa teach me Work but never Chop from work
But I keep my head straight and Always do my Thing
See I never join friends wey for like kill my Dream
Now i don dey chop the music don Dey pay
Now i don dey fly the music don dey Reign
Those wey been dey laugh them don Dey join The train
Now I'm on my own they call me Number one Oo
Now i don dey chop the music don Pay
Now i don dey fly the music don dey Reign
Those wey been dey laugh them don Dey join The train
Now I'm on my own they call me Number 1 oo

Now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him Become a star
See now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him become a star

Yeah alright you know say my flowstoosweet Yeah
See life was hard i felt the pain
Without money tell me wetin you Gain
Yeah dem no go know your name
See dem fit to use you play
Then i was a nobody
A nobody God turned to somebody
And some other person wan try to Gum body
With the same body wey dem bin Call a Nobody
On a regular
Money dey come on a regular
Every minute and everyone hour na So dem Be calling my cellular
Money talks no vernacular
I dey glo Mike Adenuga
Endorsement go soon come and I go Sign Cocacola yeah

Now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him Become a star
See now dem dey see me for tv
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number one
Shey na that your pikin na him Become a star

Number one
Now the boy become a star
Now the boy be doing things they Never ever Seen before
I told I will make a name
You told me I should give a try
Now i build a mansion from the Bricks that they Threw at me
Number two
Don't forget rule number 1
Don't forget the people always there Always Held your back
I told I will make a name
You told me I should give a try
Now i build a mansion from the Bricks that they Threw at me

Now dem dey see me for TV
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number 1
Shey na that your pikin na him Become a star
See now dem dey see me for TV
Now dem dey look for my mama
Shey na that your pikin na him be Number 1
Shey na that your pikin na him Become a star



Credits
Writer(s): Rex Dum
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link