Ebe
Ooh-ayaya, ooh ah
Rrrr
Ooh-ooh-ooh, ooh-ah
Sh'otiye e, malo go'shee yen
Ooh-ayaya, ooh ah
Ooh-ooh-ooh, ooh-ah
Oluwaloseyi oh (ooh-ayaya, ooh ah)
Bj Show (ooh-ooh-ooh, ooh-ah)
Vibez
Oh-ah-ayy, oh-ayy (ooh-ayaya, ooh ah)
Ayy, ayy, ayy-ayy, yeah
See
I dey strive (ayy-ayy), just to get the kpa (just to get the kpa)
And I gats l'owo lowo to avoid fipa (oh-ayy, ayy-ayy)
I wan say bye bye to broke days (broke days)
Make I get money 'til old age (old a-age)
When my glory dey shine, k'oma soh wi pe wan ti pa, ayy
K'owo mi matan (k'owo mi matan)
K'ola mi malo isale (k'ola mi malo)
K'owo mi ma kan isale apo (ayy-ayy)
Ebe ni mo be (ebe ni)
K'owo mi matan (ma kan isale)
K'ola mi ma lo isale (ohh-ayy-ayy)
K'owo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be oh, ayy ayy
Say
Life no dey sweet where money no dey
I don dey sleep where mosquito dey
Ti mio rowo raso ti ma mu rode
Na why I dey hustle 24 seven, no play
Garri no be food wey fit me
Sun fire me, rain beat me (ohh-ayy-ayy)
Wetin I never do lori titi
So I gats make am l'oruko Jesu Kristi
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo, won a foh
From zero to wonderful
Hatin' on me like what happen
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo, won a foh
From zero to wonderful
Omo ologo shana lo, shana lo, shana lo
Ayy-ayy-ayy, say

Ebe ni mo be oh
Oluwaloseyi oh
Oun t'owo e 'o to, mafi gongo fa
Shey bo shey mo, ayeyi o lo far
Pastor lo mo tabi alufa
I thank Omega and I thank Alpha
Tori eniyan ma n da owo ru gan
T'oba soro lo wan f'owo mu bu gan
Odogun gedegbe kato mu U-turn
Baba shanu mi make I fit pull up
Oun t'owo e 'o to, mafi gongo fa
Shey bo shey mo, ayeyi o lo far
Pastor lo mo tabi alufa
I thank Omega and I thank Alpha
'Cause nah where man dey work, man go chop oh (ahh-ayy)
God dey for me, no more sorrow (oh-ahh-ayy)
Monkey dey work, Baboon dey chop oh (oh-ahh-ayy)
Omo iye, we no go borrow (oh-ahh-ayy)

(It's STG)

Credits
Writer(s): Tony Confidence, Bolaji Showunmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.