All My Guys

Its age nova krayzee

I don't even know what to do tonight (Tonight)
Me and my guys want to feel alright (Alright)
Too many spices, i don waste my time (My time)
I suggest o say we off the lights

10 Bottles henny for my table
Let's connect i come with cable
My condition e no stable
Me don dey stagger, dem say i playful

I go want peace, i jus wan high
Let's burn trees, me i don sky
Den say cheese, picture don bright
Blow like breeze, me i don fly

Make person tell Ade
Ade bring the bottle
Make person tell Sade
Sade raise your glass
Make person tell DJ make e play my music
Dem no need to tell Kate, she go whine her waist

See everybody don gbes
Everybody don gbas
All my guys don kolo
All of us don Kpras

See everybody don gbes
Everybody don gbas
All my guys don kolo
All of us don Kpras

Faster Faster
Faster Faster
Master come and gimme faster
Na me she dey call e master

She call me master
She call me master
But na you dey do me corny
Na you been dey do me yanga

I still need you to show this place
Even if na to come display
Value my presence cos life is gift
Bad energy, Abeg you shift

Make person tell Ade
Ade bring the bottle
Make person tell Sade
Sade raise your glass
Make person tell DJ make e play my music
Dem no need to tell Kate, she go whine her waist

See everybody don gbes
Everybody don gbas
All my guys don kolo
All of us don Kpras

See everybody don gbes
Everybody don gbas
All my guys don kolo
All of us don Kpras



Credits
Writer(s): Ebuka Amaego
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link