Last Year

Last Year na Tragedy (Ye)
The things wey Eyes don see (Oh Ooh)
So much tears and so much pains Here (Ye)
Aàni ri Nko Burükuù Mo (Oh Oh Oh)
Mama wey tell Pikin dem say she won go find Wetin dem go chop
The next thing them bring na dead Body (Oh Ooh Ah Ah)
Even Kunle wey tell him Squad them say he won go make Money eh
Dem Burst am! Squad them Japa
We wan they count Milli Milli
We wan they count Billi Billi
We no go count dead body again (oh oh ohoh i say)
We wan they count Milli Milli
We wan they count Billi Billi
We no go count dead body again (oh oh ohoh)
Dem say you no go make am(na last year oh)
Dem say you no go Upgrade(na last year)
Family sef dey opress (na last year)
Your uncle sef e dey stress You(na last year)
Shebi your maga no obey (Na last year)
Ahbi your picker runaway (na last year)
Even you wey owe rent oo your money no go delay (na last year oh)
What have we not done o

Wetin we never do

Why things going wrong like this
Baba come change the story
Baba no fall our Hand Ooh
If to say Money go fall from heaven
I for piçk until I Quench
Cos this life e no need stress(Oh Oh Oh)
If you hear the story Oh
You go feel for me Oh
E no easy wetin eyes don see and E no funny Oh
We wan they count Milli Milli
We wan they count Billi Billi
We no go count dead body again (Oh Oh Ooh i say)
We wan they count Milli Milli
We wan they count Billi Billi
We no go count dead body again (oh oh ohoh)
Dem say you no go make am (na last year oh)
Dem say you no go Upgrade (na last year)
Family sef dey opress (na last year)
Your uncle sef e dey stress You (na last year)
Shebi your maga no obey (Na last year)
Ahbi your picker runaway (na last year)
Even you wey owe rent oo your money no go delay (na last year oh)

Person wey dey roast corn no dey waka go far Ahh
So make you humble and stay
Humble and pray make Baba do am



Credits
Writer(s): Sarki Vibez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link